WizKid – Bad To Me (Lyrics)

✖ Follow WizKid:
https://www.facebook.com/wizkidmusic
https://twitter.com/wizkidayo
https://www.instagram.com/wizkidayo/
https://soundcloud.com/wizkid-official

👉 For music and business-related questions, please email to: tuffmusicrec@gmail.com
⏬ Suscríbete al canal #FreeKaraokeMusic: Tuff Music https://www.youtube.com/channel/UCiHXjMD5PRwSbwmecMaUdpw

🔔 Turn on notification to stay updated with new uploads

#wizkid #lyrics #music
_______________________________

Lyrics:WizKid – Bad To Me

Lyrics:
Highway, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Highway, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all da
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa je ogede (Wa je ogede)
Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa je ogede (Wa je ogede)
Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok

Tags:
WizKid,
WizKid,lyrics,
Bad To Me lyrics,
lyrics WizKid Bad To Me ,
WizKid Bad To Me,tik tok song,
Bad To Me WizKid,
Make I know how you feel, how you want am,
Lady, girl, say your body bad to me,
lyrics Bad To Me WizKid,
tiktok song,
WizKid,
Bad To Me WizKid Lyrics,
lyrics WizKid Bad To Me,
Bad To Me lyrics,
WizKid,
lyrics WizKid Bad To Me,
Bad To Me WizKid lyrics,
Bad To Me,
WizKid Bad To Me,

#wizkid #lyrics #music

  • Views:4,123 views
  • Categories: News