Whitemoney, Liquorose, Pere, Cross, Angel & Emmanuel | Big Brother Season 6 Finalist

D winner for #BBNaija Season 6 and the oda housemates wey enter final come yarn us plenty and true tori wey happen for inside the house.

If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one.

  • Views:144,091 views
  • Categories: News