Flavour – Omo Temi (Lyrics)

#Flavour #FlavourOmotemi #OmoTemiLyrics #FlavourOfAfrica #FlavourNabalia
When you smile, goose pimple
For your chic, cute dimples
Your attitude, so simple, naaa (o yeah)
For your face, no wrinkle

Everly beautiful! Tenderly, so gentle nah nah o (omo t’emi ye ye e) (omo t’emi)
I don fall in love with you everyday
I don fall in love with you in so many ways
You dey make me dey feel like my bestie all the time

When I’m with you everything is okay babyyy
Where you dey girl na where me I wan dey for life
Anybody wey say dem no like you no know better thing
Because when you smile, goose pimples,

For your chic, cute dimples
Your attitude, so simple naaa (o yeah)
For your face, no wrinkle
Everly beautiful, tenderly so gentle naa naa
(Omo t’emi ye e ee)
(Omo t’emi iye e) ?
(Omo t’emi)

ADVERTISEMENT
So many times, I feel so cold
So many times, I feel so lonely
When you’re not here I feel so empty
Nobody knows me better than you
(?????) (omo t’emi)

Because when you smile, goose pimples
For your chic, cute dimples
Your attitude, so simple naaa (o yeah)
For your face, no wrinkle
Everly beautiful,

Tenderly so gentle naa naa (omo t’emi ye e ee)
(Omo t’emi iye e) (ahun hun hun, omo t’emi ye e ee)

  • Views:4,019 views
  • Categories: News