The cold for here na die oooo and dem dey talk say e never cold yet say na summer we dey…..summer!! And my kidney don freeze.. abeg i won go house…..@billyque_b abeg make i just go house first carry Aboniki and better leather sweater come back for @iam_smalldoctor show for SEPTEMBER 9THππππππ
London Save D Date .. small DOCTOR @iam_smalldoctor Live In London
Sunday 9th September 2018
@02academy
Time – 6.30pm
Tickets Selling Fast Β£25
Β£45
Cokobar.com
Ticketmaster.com
Shoobs.com Or Call @billyque_b 07879181552
Please SUBSCRIBE to Broda Shaggi Official YouTube Channel, Nigeria’s number 1 Fine boy Agberoππ
https://www.youtube.com/channel/UCG6orNVuXIICv9_ifH6msIA
#BrodaShaggi #FineboyAgbero