BBNaija S6 Prize Presentation Live Show

BBNaija S6 Prize Presentation Live Show

Fans of Nigeria biggest reality television show Big Brother Naija go on Sunday, October 3, 2021 find out di winner of di Shine Ya Eye season.

Afta 72 days, wit plenty evictions and twists dis season, only one pesin go walk away wit di grand prize.

Out of di 26 housemates wey bin enta Biggie house dis season na only six remain.

Whitemoney, Liquorose, Pere, Cross, Angel and Emmanuel na di finalist for dis season.

How Emmanuel, Liquorose and Cross reach di final of BBNaija S6 and wetin you need to know about dem
Meet di female housemates of BBNaija ‘shine ya eye’ season 6 house
One of dis six housemates go become di winner of di Shine Ye Eye season.

Big Brother na reality game show where a group of pipo go live inside one house without any access to di real world.

Di show dey use audio and visual devices to monitor di housemates 24-hours as dem dey compete for different tasks, nominations to survive elimination to stay for di house.

Through fans votes, na im di organizers dey take decide who go stay for di house or go.

For di finale na di same tin go happun, di housemates wit di highest votes from di fans go win di top prize.

Dis na eviritin you need to know about di Big Brother 2021 final.

When be Big Brother Naija 2021 final?
According to di organizers of di show Multichoice Nigeria, di year final go happun on Sunday October 3.

And e go dey live for Dstv channel 198, GOtv channel 29 (Channel 129 for Ghana and Channel 329 for Uganda).
RAED FULL HERE https://www.bbc.com/pidgin/tori-58771600BBNaija S6 Prize Presentation Live Show,BBNaija prize presentation,BBNaija s6 live show today,BBNaija s6 live show now

BBNaija S6 Prize Presentation Live Show,BBNaija prize presentation,BBNaija s6 live show today,BBNaija s6 live show now,BBNiaja prize presentation live,bbniaja season 6 prize presentation to white money,bbniaja s6 prize presentation to white money,presentation of 90 million to white money videom,bbnaija price presentaion,bbnaija s6 price presentation,bbns6 prize presentation today,bbns6 price presentation,bbn s6 price presentation

  • Views:52,223 views
  • Categories: News