Broda shaggi's boy small lion is not happy that Brodashaggi didnt take him along to UK

Oya abeg make una go smo lion page for Instagram @smo_lion to help me beg him. I sure say UK people won see am, even America people won see am….abeg make una help me beg am๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™ because e no even dey come shop again since i come back from a UK…
Please SUBSCRIBE to Broda Shaggi Official YouTube Channel, Nigeria’s number 1 Fine boy Agbero๐Ÿ˜Š๐Ÿ˜Ž
https://www.youtube.com/channel/UCG6orNVuXIICv9_ifH6msIA

#BrodaShaggi #FineboyAgbero