Senior Advocate of Naija, Femi Falana, don threaten say he go sue oga Presido Muhammadu Buhari as he nor gree purshu de service chiefs.
The Naija government don say dem nor go purshu the service chiefs even as dem dey get calls from different quarters.
Liborous Oshoma, legal practitioner join us for studio to talk dis mata.
————————————————————————-
Watch More: https://bit.ly/2KLQxbI
Read & Watch via our Website: https://plustvafrica.com/
Like us on Facebook: https://www.facebook.com/PlusTVAfrika/
Follow us on Instagram:
https://www.instagram.com/plustvafrica/
Tweet us on Twitter: https://twitter.com/PlusTVAfrica
Comment on Whatsapp: http://ow.ly/d4kQ50pT4Bt
#PlusTVAfrica #NewsInPidgin